Price is very fair compared to wetin dem dey quote for Computer Village. 128GB SSD make the laptop fast, no lagging.
I buy this one for my younger sister and she love am. I dey plan to order another one soon for my shop.
The laptop is good but the delivery guy took too long to locate my address for Lekki. Clean machine overall.