I buy am for my friend wedding, he like am. Just price a bit high
Oga, product dey match picture. No fake like Jumia sometimes show una
Green cap dey hold well, no fade after washing. Very durable.