Rawaram cap very nice, colour like earth. I wear am to mosque and my friends praise am.
Im fit well, no itch like some cap I try before. Delivry man call me same day.
I buy am for gift to my cousin. He dey wear am every day now. Only price small high.